Follow us on Telegram now for the latest updates!

[Lyrics] Yemi Alade – Enjoyment

Yemi Alade Enjoyment Lyrics 

We present to you the Lyrics to Yemi Alade brand new single titled “Enjoyment”.

For the Purpose of Yemi Alade fans and our users here we bring to you the lyrics to the song ‘Enjoyment

In case you haven’t download the Song yet, check it out below alongside the Lyrics

Listen and Download Enjoyment by Yemi Alade Below:-

Stream Music On Boomplay

also

Download The Song


Yemi Alade Enjoyment Lyrics 

In the mood to jaiye o
I no go kill myself iro nla nla
Wahala no dey finish ah eh
I go happy myself na na na

Ready to go low low
Ready to bo s’agbo
Life na yo lo lo
Life nay o lo lo
Mo fe
Mo fe ki everybody pade mi on the floor
No dey worry at all

Enjoyment
Enjoyment no be for small pikin o
Sho ye
I want to party some omo
E le le le
Oga deejay give me some more
E le le le
Bottle after bottle omo
E le le le
Oga barman ye m some more
E le le le
Eh eh eh

Ac for the corner
Which time you go come hala
My friends, your friends
Tonight we go do one dance
No go killi us no
Anything you want order
Wine dey ?? Sachet ati squardi dey

Ready to go low low
Ready to bo s’agbo
Life na yo lo lo
Life na o lo lo

Ready to go low low
Ready to bo s’agbo
Life na yo lo lo
Life na o lo lo

Mo fe
Mo fe ki everybody pade mi on the floor
No dey worry at all

Enjoyment
Enjoyment no be for small pikin o
Sho ye
I want to party some omo
E le le le
Oga deejay give me some more
E le le le
Bottle after bottle omo
E le le le
Enjoyment
Enjoyment
Enjoyment

 

 
More
 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *