Follow us on Telegram now for the latest updates!

[Lyrics] Moelogo – Who Talk ft. Adekunle Gold & Ria Sean

Moelogo Who Talk Lyrics ft. Adekunle Gold & Ria Sean.

We present to you the Lyrics to Moelogo latest single titled “Who Talk” featuring Adekunle Gold and Ria Sean.

The Lyrics is off “Moelogo’s” latest music EP titled “ItheEP“.

For the purpose of Moelogo fans and our users here we bring to you the lyrics to the song ‘Who Talk‘.

In case you haven’t download the Song yet, check it out below alongside the Lyrics

Listen and Download Who Talk by Moelogo ft. Adekunle Gold & Ria Sean Below:-

Stream Music On Boomplay

also

Download The Song


Moelogo Who Talk Lyrics ft. Adekunle Gold & Ria Sean.

No be everybody go like you
This na reality o my guy
No be everybody go feel you
This na reality o na ni
If you walk on water
Dem go talk say you no sabi swim
If you dey fly o
Dem go talk say you no sabi walk

Who talk say man no fit turn hin lesson to a blessing?
Who talk say babe no fit stand for road and get investment?
Shine your eyes
Shine your eyes
Well well
Price dey rise
Come correcti o, well
In my vibe
No deny I decide I love my life
Fuck with me, you go see
Don’t fuck with me, you might get zero chances
Live your life my dear

No be everybody go like you
This na reality o my guy
No be everybody go feel you
This na reality o na ni
If you walk on water
Dem go talk say you no sabi swim
If you dey fly o
Dem go talk say you no sabi walk

Who talk say man no fit turn hin lesson to a blessing?
Who talk say babe no fit stand for road and get investment?
Shine your eyes
Shine your eyes
Well well
Price dey rise
Come correcti o
In my vibe
No deny I decide I love my life
Fuck with me, you go see
Don’t fuck with me, you might get zero chances

 
More
 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *