Follow us on Telegram now for the latest updates!

[Lyrics] Magixx – Motivate Yourself

Magixx Motivate Yourself Lyrics 
Magixx – Motivate Yourself Lyrics.

We present to you the Lyrics to Magixx latest single titled ‘Motivate Yourself‘.

For the purpose of Magixx fans and our users here we bring to you the lyrics to the song ‘Motivate Yourself’.

In case you haven’t download the Song yet, check it out below alongside the Lyrics

Listen and Download Motivate Yourself by Magixx Below:-

Download The Song


Magixx Motivate Yourself Lyrics 

Oh no, oh woah woah woah
Yeah yeah yeah …yeah yeah

When I’m looking at the mirror
All I see is me
All my imperfection and my insecurities
I just wanna fly, thinking in my mind
With everything around me

How do I survive
I want, great for me
Friends and my family
Even though I hear sey
Na all man for himself
I just wanna get it with everything here

Aye o Le oo, aye o Le
Heard so many times oo
When I was a kid
Now wey I dan grow
Omo no be so e be I gatz to hustle for myself
‘Cause I wanna be a king

So I motivate myself oo
I motivate myself oo
‘Cause nobody go Dey
If money no Dey
Nobody go Dey if raba no Dey
If raba no Dey yeah

I motivate myself oo
I motivate myself oo
‘Cause nobody go Dey
If money no Dey
Nobody go Dey if raba no Dey
If raba no Dey yeah

Man go hustle till thy kingdom come
If you no ball them go sey no be sure boy
Make nkechi no get belle
You gats Dey use comdom
‘Cause Na person wey get money Na him Dey do convoy

Aye o Le oo, aye o Le
Heard so many times oo, when I was a kid
Now wey I dan grow
Omo no be so e be You gatz to hustle for yourself
If you wanna be a king

So motivate yourself ooo
Motivate yourself oo
‘Cause no nobody go Dey if money no Dey
And nobody go Dey if raba no Dey
If raba no Dey yeah

Motivate yourself ooo
Motivate yourself oo
‘Cause no nobody go Dey if money no Dey
And nobody go Dey if raba no Dey
If raba no Dey yeah

 
More
 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *