Follow us on Telegram now for the latest updates!

[Lyrics] Minz – Lady

Lady Lyrics by Minz

Nigerian singer, Minz recently dropped a song “Lady“, on popular demand we serve the lyrics to the song to sing along.

In case you haven’t download the Song yet, check it out below alongside the Lyrics.


Lady Lyrics by Minz.

Mmm ah
Ahn ahn ahn ahn Yeah
Ahn ahn ahn ahn Yeah
Oh
Ahn ahn ahn ahn

My lady my lady
Dangbana o n go crazy
O lo lo lo o n lo momi

Come ginger me please
You dey touch my soul
You dey tension body
Baby f*ck anything
Wey no go make me hold you tight

Girl I’ve been feening for you oo ou
Nothing wey man no go fit do
How’d you put that ass in evisu
Ye

Make I no go start to dey chase like a mad man
Cause your body sef e dey kill a man
To ba mo bo se murder mi
To ba mo

Make I give you rose cause you sweet like a flower
Girl you stuck on my mental
Number one baby hands down
You suppose you suppose you suppose

My lady My lady
Natural baby no packaging
Not chasing but she’s attracting
Many men dey line for the vacancy

Mmm ah
Ahn ahn ahn ahn yeah
Ahn ahn ahn ahn yeah oh
Ahn ahn ahn ahn

Ain’t she picture perfect

No difference what she posting online
What she posting online
Me I be lowkey I can’t shout

Ain’t she picture perfect for somebody like me
Put other girls in a body bag
Come close make I free your mind
Come close make I leave you wondering

Make I give you rose cause you sweet like a flower
Girl you stuck on my mental
Number one baby hands down
You suppose you suppose you suppose

But she be my lady my lady
Dangbana o o n go crazy
O lo lo lo o n lo mo mi
Wetin you dey find you’re going to see

I say my lady my lady
Natural baby no packaging
Not chasing but she’s attracting
Many men dey line for the vacancy

Mmm ah
Ahn ahn ahn ahn yeah
Ahn ahn ahn ahn yeah oh
Ahn ahn ahn ahn

THE END


Go check lyrics for other songs, Click the “Lyrics Category” also Get latest music mp3, Click the “Music Category” and lastly Get the video to latest released songs, Click the “Video Category“.

To get our latest updates on social media, follow us on Facebook and Instagram.


Download The Song

 
More
 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *