Follow us on Telegram now for the latest updates!

[Lyrics] Barry Jhay – Reminder

Reminder Lyrics by Barry Jhay.

Nigerian singer, Barry Jhay recently dropped a song “Reminder“, on popular demand we serve the lyrics to the song to sing along.

In case you haven’t download the Song yet, check it out below alongside the Lyrics.


Reminder Lyrics by Barry Jhay.

All them bad bitches me I go fit cast and bind
Goodness and mercy every good thing combine logo blessing no go fit tire me whalai….
Pikin way dey take life play
Wey he no dey hear make una leave am make he no hear oo
When he cut am he eye go clear…
The thing wayyyyyyy you wan hear no be my mouth you go hear
Dem go tey their dem go grow bear bear ooo I no go talk am put am for belle
Wa ni kilode gan
Kilode gan
Kilon shele oooo
Shebi wan so fun e tele ooo
Ma rora ni be yen
Se mi no dey fear face **2
Se mi no dey see person oo
Incase u get anything for your mind
Incase you get anything for your mind
We go clear your doubt
See them dem don dey hate
There stupidity dem no fit hide am for kolo
Sho mo iru temi barry eyan fela kuti anikulapo
Omo you no fit fool me
Have been to reality
I dont do zee world ooo
All of my gbedu come on
You already know you go tans woto woto ooo
Pikin way say he mama no go sleep him self no go simi
Person way stupid waiting go feel am that stupidity….. But you no face your own make you leave another person own
But you fit to get your own with he own oooo

THE END


also

Download The Song

 
More
 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *