Follow us on Telegram now for the latest updates!

[Lyrics] Idowest – Joro ft. Ayanfe

Idowest – Joro Lyrics ft. Ayanfe

We present to you the Lyrics to Idowest brand new single titled “Joro“ featuring Ayanfe

For the purpose of Idowest fans and our users here we bring to you the lyrics to the song ‘Joro’ off his latest EP titled ‘Mafia Culture Vol. 2

In case you haven’t download the Song yet, check it out below alongside the Lyrics

Listen and Download Joro by Idowest ft. Ayanfe   Below:-

Download The Song


Joro Lyrics by Idowest ft. Ayanfe

Idowest awa mafia
Arrrghpa

Joromi na vibe
She dey do mi totori
She dey go to cele
She dey like to gum body
She dey live for surulere
For number 40
Original african woman Ani marculay

Eh igbalode lomomi Oh
Bo se rimi lose lomomi ooo
Omo todun omo jo mummy
Ma baby ehn

Onome o sha prapra
She dey do gbagbangban
Shorty so de mo o dagbana
Weather for two ni joor
Baby inakwana
Omalicha wanyo o ti 10 marry tori buddi
O ti tan e nsi o ti lo n date tori gucci
Kin to break up pelu temi moti free pelu bukky
Ema se bi pussy cat kilonse yin aunty suzzy
Babay tiku bade wobi sho ma bami 10
Ti nba tilo hustle omo mi sho ma bami to
Ema wo awon pussy n***** so
Emi demo sise owo mi wonfe bami naa

Joromi na vibe
She dey do mi totori
She dey go to cele
She dey like to gum body
She dey live for surulere
For number 40
Original african woman culay

Joromi na vibe
She dey do mi totori
She dey go to cele
She dey like to gum body
She dey live for surulere
For number 40
Original african woman Ani marculay

Eh see
Its a game of dice
Me i give u 62
Out of all dem girls
Baby me i pick you (Yes you)
I no fit resist you
You see joromi her matter na issue

And your body mad
Your body bada
You keep it cooler
Your body mada
Dj cuppycata
You kept it cooler ahhh
You see joromi her matter na issue

Eh igbalode lomomi Oh
Bo se rimi lose lomomi ooo
Omo todun omo jo mummy
Ma baby ehn

Onome o sha prapra
She dey do gbagbangban
Shorty so de mo o dagbana
Weather for two ni joor
Baby inakwana
Omalicha wanyo o ti lo marry tori buddi
O ti tan e nsi o ti lo n date tori gucci
Kin to break up pelu temi moti free pelu bukky
Ema se bi pussy cat kilonse yin aunty suzzy

Joromi na vibe
She dey do mi totori
She dey go to cele
She dey like to gum body
She dey live for surulere
For number 40
Original african woman Ani marculay

Joro Lyrics by Idowest ft. Ayanfe

 
 

Join the Discussion

Comments (1)
  1. Wiertła Kręte

    2 years ago

    Krytykuj przyjaciela w cztery oczy, a chwal zawsze przy swiadkach i podwladnych. Leonardo da Vinci & Tm.

    Reply

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *