Follow us on Telegram now for the latest updates!

[Lyrics] Fireboy Dml – Yawa

[Lyrics] Fireboy Dml – Yawa
[Lyrics] Fireboy Dml – Yawa

Fireboy DML released the official music lyrics to his song titled “Yawa.” This is published due to popular demand by fans and music lovers.

In case you haven’t download the Song yet, check it out below alongside the Lyrics.

Read and enjoy “Yawa” Lyrics by Fireboy DML Below:-

I see no competition
And I mind my business
God is my witness
They don’t see my vision
Omo ologo jeje mi mo n lo oh
One in a million
Wetin dem talk say I do now?

Yawa dey oh
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Ojojumo lo n soro mi
Je kan ma nue nue nue
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Ojojumo lo n soro mi

Je kan ma nue nue nue
Kilotunde kilotunde
Ki le tun fe, ki ni mo se?
I dey jejely go my way
But dem say, dem say
Kilowade kilowade
Kiletunfe kini mo se?
I dey jejely go my way
Anything, anything I say
Dem say

Yawa dey oh
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Ojojumo lo n soro mi
Je kan ma nue nue nue
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Ojojumo lo n soro mi

Je kan ma nue nue nue
Je kan ma so lo
I no fit dull, I no kill person oh
Mi o n s’omo isolo
I be sure boy
I no thief person own
Enter my convoy
We dey burn up
I don dey smoke igbo
One bang tun ti roll up
Mo ti jogor
I no see person ohhh

Don’t give a fuck anything you talk
I did more than enough, I’ve been on the block
I’ve been giving it all on the dance floor
24/7 ’round the clock and I swear to God
(Oou!)
Awon temi wan gbomigan
365 days we de burn it up
Life on the road always on the go
We de cho! De rigimarol
Omo
Kilotunde kilotunde
Ki le tun fe, ki ni mo se?
I dey jejely go my way
But dem say, dem say
Kilowade kilowade
Kiletunfe kini mo se?
I dey jejely go my way
Anything, anything I say
Dem say

Yawa dey oh
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Ojojumo lo n soro mi
Je kan ma nue nue nue
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Ojojumo lo n soro mi
Je kan ma nue nue nue

THE END!!!

Download The Song

 
 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *