Follow us on Telegram now for the latest updates!

[Lyirics] Kiss Daniel ft. Tekno – Buga

[Lyirics] Kiss Daniel ft. Tekno – Buga

We are proud to present to you the Lyrics to Kizz Daniel latest single titled “Buga” featuring Tekno.

In case you haven’t download the Song yet, check it out below alongside the Lyrics.

Buga Lyrics by Kizz Daniel ft. Tekno

Music lyrics by Kizz Daniel titled “Buga” featuring Tekno.


 Buga Lyrics by Kizz Daniel ft. Tekno.
[Intro: Kizz Daniel]

Hey!
Don’t Sleep
Don’t Sleep
Wake up
Collect your money
Collect your money
Wake up, eh!
Collect your money
Collect your money
Wake up
Giddem

[Verse One: Kizz Daniel]

Gbe’ra, gbe’ra
Gbe’ra go get that mullah (wake up)
Mo ni ko kala
Kala gb’owo yẹn o
Kala gb’owo yẹn l’ọwọ dealer
You don work, you don try (try)
You suppose to dey j’aiye (j’aiye)
Kilo kan mi kan pesin matter o
Pesin wey don grind, oi
When I land, I land softly on a sofa floor
So far, so good, ko ni baje

[Chorus: Kizz Daniel & Tekno]

Let me see you (o-lo-lo-lo)
Let me see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga o (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga o (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga

[Verse Two: Tekno]

Gbe’ra, Oh Ai
Gb’era o
Gbera
Go get the dollar (wake Up)
Go baller, kala gb’owo yẹn o
Kala gb’owo yẹn l’ọwọ dealer
You don work, you don try
You suppose dey high
Ki lo kan wọn, o ṣẹ fun wọn
Pesin wey don high
When I land, I land softly on a sofa floor
So far, so good, koni baje
[Chorus: Kizz Daniel & Tekno] Let me see you (o-lo-lo-lo)
Let me see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga o (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga o (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme see me you buga wọn
Lemme see you ooo

[Outro: Kizz Daniel]

(O-lo-lo-lo) (let me see you)
(O-lo-lo-lo)
(O-lo-lo-lo)
You don work, you don try
You suppose to dey fly

THE END!!!

 Download Song

 
 

Join the Discussion

Comments (3)
  1. Agatha

    2 years ago

    I love this song

    Reply

  2. Agatha

    2 years ago

    I love this

    Reply

  3. Raphael

    2 years ago

    So nice 👍

    Reply

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *