Follow us on Telegram now for the latest updates!

[Lyrics] Ajebo Hustlers – Bus Stop

Ajebo Hustlers Bus Stop Lyrics 

We present to you the Lyrics to Ajebo Hustlers latest single titled “Bus Stop”

The Lyrics is Off Ajebo’s latest album titled “Kpos Lifestyle Vol. 1

For the purpose of Ajebo Hustlers fans and our users here we bring to you the lyrics to the song ‘Bus Stop’.

In case you haven’t download the Song yet, check it out below alongside the Lyrics

Listen and Download Below:-

Stream Music On Boomplay

also

Download Song


Ajebo Hustlers Bus Stop Lyrics 

Look close right in my eyes
You go see say na your market I dey price o
Look close right in my eyes
You go see say water comot for my eyes
Body so soft like e puff puff
Take your clothes off why you’re acting so
tough
Set e road block for your junction
Shey na me and you I don reach my bus stop
oh
Shey na me and you I don reach my bus stop
oh
Shey na me and you I don reach my bus stop
oh
Shey na me and you I don reach my bus stop
oh
Ye eh oh nah
Nnai

Kpos
When she burst out with her bum short
Omo na hot hot
I no fit lockup the kele be like wassup
Hot stuff wey no ready for love talk
But once once she give me pass like puff puff
Of course, she loves to kprass at all cost
She loves munches Kit Kat & hobnobs
Small chops she feels bad I’m love struck
But las las a hit man must fall job

Look close right in my eyes
You go see say na your market I dey price o
Look close right in my eyes
You go see say water comot for my eyes
Body so soft like e puff puff
Take your clothes off why you’re acting so
tough
Set e road block for your junction
Shey na me and you I don reach my bus stop
Oh oh yeah eh
Shey na me and you I don reach my bus stop
Oh oh yeah eh
Shey na me and you I don reach my bus stop
Oh oh yeah eh
Shey na me and you I don reach my bus stop
Ye eh oh nah
Nnai

If you know grace
you must know craze
I been jam the lady for Lekki toll gate
Say ma no wait
ma go straight to the point
Ma no just dey look her low waist
Look close ejima who goes
I’m here to give you the D
no be glucose
I gbadun your Cordination
ejima kudos
You dey off me when you checkmate my
loopholes

Look close right in my eyes
You go see say na your market I dey price o
Look close right in my eyes
You go see say water comot for my eyes
Body so soft like e puff puff
Take your clothes off why you’re acting so
tough
Set e road block for your junction
Shey na me and you I don reach my bus stop
Oh oh yeah eh
Shey na me and you I don reach my bus stop
Oh oh yeah eh
Shey na me and you I don reach my bus stop
Oh oh yeah eh
Shey na me and you I don reach my bus stop
Ye eh oh nah
Nnai

 
 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *