Follow us on Telegram now for the latest updates!

[Lyrics] AV – Jiggy

[Lyrics] AV – Jiggy

We are proud to present to you the Lyrics to AV latest single titled ‘Jiggy‘.

For the purpose of AV fans and our users here we bring to you the lyrics to the song ‘Jiggy‘.

In case you haven’t download the Song yet, check it out below alongside the Lyrics.

Jiggy Lyrics by AV

Music Lyrics by AV titled “Jiggy”.

Download The Song


Jiggy Lyrics by AV

AV
Girl am a jiggy nigga
Backwood no razler
Tell me what you want i gat paper
And when we done you go pay me later inna my room Roll two and smoke one
Whine that waste motorolla
Girl you know your booty is danger
And nothing wey i like pass danger

Girl me i don jogodo
Shack ogogoro
Wetin i dey find Dey for inside your sokoto girl yunno (yunno na)
Girl me i don jogodo

Shack ogogoro
Wetin i dey find Dey for inside your sokoto
Girl yunno (girl you know, you know , you know)

Obiagelli
Dumebi
Do remi fa so lati do (My baby *4)

Obiagelli
Dumebi
Do remi fa so lati do (My baby *4)

Girl am a gangstar and i gat guns now
And i gat niggas when dey answer when i call now, so tell them little boys make dem calm down
Causе dem all likkle likkle boys dеm no fit test man

Girl me i don jogodo
Shack ogogoro
Wetin i dey find dey for inside your sokoto girl yunno (yunno na)

Girl me i don jogodo
Shack ogogoro
Wetin i dey find dey for inside your sokoto
Girl yunno (girl you know, you know, you know )

Obiageli
Dumebi
Do remi
Fa so lati do (My baby*4)

Obiageli dumebi
Do remi
Fa so lati do (My baby*3)

Girl am a jiggy nigga, tell me what you want, I gat paper, later inna my room

Obiageli dumebi doremi
Fa so lati do (My baby *4)

THE END!!!

 
More
 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *