Follow us on Telegram now for the latest updates!

[Lyrics] Bayanni – Family

Family Lyrics by Bayanni.

Mavin Records singer, Bayanni dropped a song “Family“, on popular demand we serve the lyrics to the song to sing along.

In case you haven’t download the Song yet, check it out below alongside the Lyrics.

Family Lyrics by Bayanni.

Music Lyrics by Bayanni titled “Family”.


Family Lyrics by Bayanni.
Intro

Oluwa fe ko mo daju pe
Ninu irin ajo si ibi giga
Awon ota le gbogun tio
Shugbon iwo maberu
Kosi nkan tio shey omo mi

Verse 1

Steady hustle i no dey rest o
Me i no get many friends o
Tori pe won o ko mi be o ah
(Oh ah)
Just another boy from the ghetto
I be looking for daily bread o
So fun won mi o gba holiday oh ah yeah

Chorus

So I carry my family for head
If them never chop I must double hustle
Carry my family for head, if I go dey sleep shebi na me don fumble o
Yeh yeh yeh

Post-Chorus

Eminimo mo bo shen se mi
Eminimo mo bo shen se mi o
Eminimo mo bo shen se mi
Eminimo mo bo shen se mi
Eminimo mo bo shen se mi o
Eminimo mo bo shen se mi

Verse 2

So if you see me for the road
No go lose guard am
My mind don go faraway me I no fit shalaye
If you see me enter party no go dey shout am
Gimme two bottles of moet
Make my body balance yeh

Post-Chorus

Eminimo mo bo shen se mi
Eminimo mo bo shen se mi o
Eminimo mo bo shen se mi
Eminimo mo bo shen se mi
Eminimo mo bo shen se mi o
Eminimo mo bo shen se mi

Chorus

So I carry my family for head
If them never chop I must double hustle
Carry my family for head, if I go dey sleep shebi na me don fumble o
Yeh yeh yeh

THE END


Go check lyrics for other songs, Click the “Lyrics Category” also Get latest music mp3, Click the “Music Category” and lastly Get the video to latest released songs, Click the “Video Category“.

To get our latest updates on social media, follow us on Facebook and Instagram.


also

Download The Song

 
More
 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *