[Lyrics] Dr Dolor – Baba Nla ft. Buju
We present to you the Lyrics to Dr Dolor latest single titled Baba Nla ft. Buju
For the purpose of Dr Dolor fans and our users here we bring to you the lyrics to the song ‘Baba Nla’.
In case you haven’t download the Song yet, check it out below alongside the Lyrics
Listen and Download Baba Nla by Dr Dolor ft. Buju Below:-
also
Baba Nla Lyrics by Dr Dolor ft. Buju
Hmmmm hmmmm hmmmm
Dr dolor entertainment
Hmmmmmm
Oooooo ooooo oooo yeahhh
Hmmmm
Hmmmm
Hmmmm
Yeahhh
I be the baba nla
I be the baba nla
I be the baba nla
I be the baba nla
Na me be the baba nla
I be the baba nla
I be the baba nla
I be the baba nla
I be the baba nla
Na me be the baba nla
Omo I been looking at this girl called soma dina
Said I dey ball die pass roger miller
If I tell you things you know its official
She fit to follow me go to my
Place later
I tell you things I know like and make I know lie
I Dey feel you tonight as hennessy don dey body tonight
Say make I know lie I go talku my mind
And as a baba nla wey I be
Eh no be katangwa Oh my g
See the things I wear are real nice and you see
The girls dem, dem go sabi my p
Ahhhhhhh
Baba Nla Lyrics by Dr Dolor ft. Buju
Baba NIa wey I be
Eh no be katangwa Oh my g
See the things I wear are real nice and you see
The girls dem dem go sabi my p
Ahhhhhhh
Hmmmmmm
Hmmmmmm
Oooooo yeah
Ti won ba ri mi yes sir
Senator the minister
Enter anywhere no need visa
When I play omo na nasa ooo
Eze na eze only me na kpanla egufe
Kpanla
Who dey katayarn for where me dey
When I roll my dice e be two six Oh
Eze na eze only me na kpanla egufe
Kpanla
Who dey katayarn for where me dey
When I roll my dice e be two six Oh
I be the baba nla
I be the baba nla
I be the baba nla
I be the baba nla
Na me be the baba nla
Commissioner
Inspector general