Follow us on Telegram now for the latest updates!

[Lyrics] Dremo – PESIN ft. Jerry Shaffer, DJ Yk Mule

[Lyrics] Dremo – PESIN ft. Jerry Shaffer, DJ Yk Mule
[Lyrics] Dremo – PESIN ft. Jerry Shaffer, DJ Yk Mule

Dremo released the official music lyrics to his song titled “PESIN” feat. Jerry Shaffer, DJ Yk Mule.  This is published due to popular demand by fans and music lovers.

In case you haven’t download the Song yet, check it out below alongside the Lyrics.

Read and enjoy “PESIN” Lyrics by Dremo feat. Jerry Shaffer, DJ Yk Mule Below:-

Eba wa’mo to le shedibalabala
Eba wa’mo to le shedi gbangba (shey you dey hear)
Mo need omo to le shedibalabala
Eba wa’mo to le shedi gbangba
Shedibalabala
Shedibolobolo
Shedifalafolo
Shedi gbangba
Shedibalabala
Shedibolobolo
Shedifalafolo
Shedi gbangba

I never see nobody wey dey ball pass us
Inside club e don dey turn versus
When the bottles dey come na there you go find us (find us)
Fine girls, na hin dey beside us
Anu, Dami, Ogechi, Doyin
Azul, Casami, 42 izz going (shey you dey hear)
When I’m drunk I like to dey catch fun
I’m handsome I want a five-some

Help me tell person (person) (person)
Help me tell person (person) (person)
Tell person (person) (person)
To tell person
Nah enjoyment I like
I no kill person (person) (person)
I no kill person (person) (person)
Help me tell person (person) (person)
To tell person
Say nah woman I like I no kill person

Eba wa’mo to le shedibalabala (shedibalabala)
Eba wa’mo to le shedi gbangba (shedibalabala)
Mo need omo to le shedibalabala (shedibalabala)
Eba wa’mo to le shedi gbangba (shedibalabala)
Shedibalabala
Shedibolobolo (shedibalabala)
Shedifalafolo
Shedi gbangba (shedibalabala)
Shedibalabala
Shedibolobolo (shedibalabala)
Shedifalafolo
Shedi gbangba (shedibalabala)

Omo yi fun fact
I can’t front I love back
She dey another table but I want her contact
Oneil I don shaq
Mo ti moti yo (mo ti moti yo)
Leg is shaking
Philomina banana come and take it
Follow me na
She cum all over my bedsheet
If she need bread I’m the bakery
Mo ti moti yo (mo ti moti yo)
Leg is shaking
Philomina banana come and take it
Follow me na
She cum all over my bedsheet
If she need bread I’m the bakery

THE END!!!

Download The Song

 
 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *