[Lyrics] Joeboy – Count Me Out
We present to you the Lyrics to Joeboy latest single titled Count Me Out.
For the purpose of Joeboy fans and our users here we bring to you the lyrics to the song ‘Count Me Out’.
In case you haven’t download the Song yet, check it out below alongside the Lyrics
Listen and Download Below:-
Joeboy Count Me Out Lyrics
[Verse 1]
I know say you dey think say me I no fit
You think say me I no reach
But I see say you no notice
But I stand fit
Dem go talk
Dem fit to yarn all they wanna say
But I no send the nonsense
I’m too blessed
God dey my side so you can’t stress me
[Chorus]
As I reach here e be like magic
I know you don’t understand it ye
I drop hit
I drop smash hit
And na so e go dey
I’m never stopping ye
As I reach here e be like magic
I know you don’t understand it ye
I drop hit
I drop smash hit
And na so e go dey
I’m nevеr stopping ye
[Verse 2]
Now you see me ‘pon your telеvision
Everything I do na their motivation
Good vibes and celebration
Keep it moving with determination
So ké ma lo wa o
Shine bright you can see from afar o
You can’t hold me back mo ma ja o
Mo ma ja o ja o ja o
[Outro]
Sey you no fit count me out
So you no fit count me out
Just because I no dey shout doesn’t mean I don’t know what I am about ye
No fit count me out
Motherfucker no fit count me out out out
‘Cause I no dey shout doesn’t mean I don’t know what I am about o na
THE END!!