Follow us on Telegram now for the latest updates!

[Lyrics] Kaestyle ft. Omah Lay – Blessings

Blessings Lyrics by Kaestyle ft. Omah Lay.

Nigerian singer, Kaestyle dropped a song “Blessings“ feat. Omah Lay, on popular demand we serve the lyrics to the song to sing along.

In case you haven’t download the Song yet, check it out below alongside the Lyrics.


Blessings Lyrics by Kaestyle ft. Omah Lay.
Intro: Kaestyle

Eh ya eh
Eh ya eh
Ehh
Uweh Uweh!
Eh ya eh
Eh ya eh
Ehh
Uweh Uweh!

Verse 1: Kaestyle

Bookie boy e don price property for the island
Finally I’m moving out the zanga
Anything I touch e come dey sound hands
Oh
I remember when I no dey kpolowo the cheese for my mama
Now I put the Barney on designer
‘Cause when Oluwa bless you e be final

Chorus: Kaestyle

Aya ya yai!
I no fit shout
With the blessings in my life I can’t decide to close my mouth no!
Aya ya yai!
I no fit shout no
With the blessings in my life I can’t decide to close my mouth no

Post-Chorus: Kaestyle

Eh ya eh
Eh ya eh!
Ehh
Uweh Uweh!
Eh ya eh
Eh ya eh
Ehh
Uweh!

Verse 2: Omah Lay

Say na me wey hold the map
So them follow me without torch light o
Talk talk is cheap for the mouth
Dem mama dem papa hold light o
Anybody wey get e problem
Come follow me cross the border
Anyhow e big I go solve them
I’m a bad boy from porta
So I want all the fake people them to die
I no go follow them sympathize
Pocket is big hundred e alert
God is real I can testify

Chorus: Kaestyle

Aya ya yai!
I no fit shout
With the blessings in my life I can’t decide to close my mouth no!
Aya ya yai!
I no fit shout no
With the blessings in my life I can’t decide to close my mouth no

Post-Chorus: Kaestyle

Eh ya eh
Eh ya eh
Ehh
Uweh Uweh!
Eh ya eh
Eh ya eh
Ehh
Uweh!

THE END


Go check lyrics for other songs, Click the “Lyrics Category” also Get latest music mp3, Click the “Music Category” and lastly Get the video to latest released songs, Click the “Video Category“.

To get our latest updates on social media, follow us on Facebook and Instagram.


also

Download The Song

 
 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *