Follow us on Telegram now for the latest updates!

[Lyrics] King O.T – Shameful

King O.T Shameful  Lyrics

We present to you the Lyrics to King O.T brand new single titled “Shameful”.

For the Purpose of King O.T fans and our users here we bring to you the lyrics to the song ‘Shameful

In case you haven’t download the Song yet, check it out below alongside the Lyrics

Listen and Download Shameful by King O.T Below:-

Stream Music On Boomplay

also

Download The Song


King O.T Shameful  Lyrics

Wetin i go tell my father if i go back i no make am? ogadi very shameful
Wetin i go tell my mother if i go back i no make am? ogadi very shameful
Wetin i go tell my mates if i go back i no make am? ogadi very shameful
Which reason i go give people if i go back i no make am? ogadi very shameful
Oga di very shameful (x4)

My guy family too poor chaii, you wan make am you wan link up, he want him and poverty to break up, later him and one manchi go link up, manch i ask am say, you wan throw work? osi na yes sir
Adim mee

E cross bother e put call, manchi no pick, manchi block am, e dey confuse, weda front or back

E begin reason like judas make him sell pеrson complete him transport, but him no want do illegal makе immigration no go seize him passport, street unfriendly wetin men don see no be child’s play, chaii no be child’s play

Wetin i go tell my father if i go back i no make am? ogadi very shameful
Wetin i go tell my mother if i go back i no make am? ogadi very shameful
Wetin i go tell my mates if i go back i no make am? ogadi very shameful
Which reason i go give people if i go back i no make am? ogadi very shameful
ogadi very shameful (x4)

Nwa guy is stranded too much suffering
One day you go jam one thing man, carry tape push story you go de tape am, make e help am hunger one kill am, chairman look am: silver or gold i have none, but what i have is one or two ot, that will help to give you long life, if you wan make am for life be humble, hate no man, envy no man, be friendly but trust no man, be helpful but trust no man
Believe in yourself, no de underrate wetin you no know join your neighbor
What your mates are doing follow them do
the more you go, you go know this world rotate at angle 360

Person wey trek today by tomorrow e fit buy lexus 350, if your nigga collect you follow rejoice, use am hold grace hold no confirmation, you go see how your life go change, you go dey cruise 18, with your biggie benzema, but be careful with girls, make them no go out your drink for gamer, if you wan hustle come office, after six months you catch client, 100k bills she no complain, the next day alert come show e life con change

Wetin i go tell my father if i go back i no make am? ogadi very shameful
Wetin i go tell my mother if i go back i no make am? ogadi very shameful
Wetin i go tell my mates if i go back i no make am? ogadi very shameful
Which reason i go give people if i go back i no make am? ogadi very shameful

 
More
 

Join the Discussion

Comments (4)
  1. prince victor

    3 years ago

    I love dis song so much

    Reply

  2. Itz sweetie

    3 years ago

    I love this song

    Reply

  3. Queen

    3 years ago

    Much love keep it up son of Grace

    Reply

  4. Favour chikamso

    3 years ago

    Rock on King O.T

    Reply

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *