Follow us on Telegram now for the latest updates!

[Lyrics] Magixx – Weekenjoyment

Weekenjoyment Lyrics by Magixx

Mavin Records singer, Magixx recently dropped a song “Weekenjoyment“, on popular demand we serve the lyrics to the song to sing along.

In case you haven’t download the Song yet, check it out below alongside the Lyrics.

[Lyrics] Magixx – Weekenjoyment

Music Lyrics by Magixx titled “Weekenjoyment.



Weekenjoyment Lyrics by Magixx

Person wey dan die no fit shake body
Me I get one life and gat to jolly
Man wey house wife still Dey catchy konji
Aunty silifatu mi o le ku feni body

You getty money you no fit flex
Disappointment
Politician with big belle
na enjoyment
You get body you fit dance
Disappointment
If you carry overload for back
Na enchantment

Para, ra roro
Wa ba mi jojo
Wa ba mi jojo

I no be SIM card but me I get connect
If no be money, sey no Dey talk for my ear
You no be baller sey them go bounce you for here
You can’t out drip me for here
Omo craze gats Dey your head

You getty money you no fit flex
Disappointment
Politician with big belle
na enjoyment
You get body you fit dance
Disappointment
If you carry overload for back
Na enchantment

Para, ra roro
Wa ba mi jojo
Wa ba mi jojo

THE END


Go check lyrics for other songs, Click the “Lyrics Category” also Get latest music mp3, Click the “Music Category” and lastly Get the video to latest released songs, Click the “Video Category“.

To get our latest updates on social media, follow us on Facebook and Instagram.


Download The Song

 
More
 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *