[Lyrics] Mr P – I No Like Trouble
We present to you the Lyrics to Mr P brand new single titled “I No Like Trouble”
For the Purpose of Mr P fans and our users here we bring to you the lyrics to the song ‘I No Like Trouble’
In case you haven’t download the Song yet, check it out below alongside the Lyrics
Listen and Download I No Like Trouble by Mr P Below: –
also
I No Like Trouble Lyrics by Mr P
Yo P!
Where dem dey?!
Who dem be?!
I dey tell you!…see
I no like trouble oh!
I no wan trouble oh
I no like trouble oh!
I no wan trouble oh
If I get money (dem go talk)
If I no get money (dem go talk)
And if I buy motor (dem go talk)
If I no buy motor (dem go still talk)
Wetin concern dem (dem go talk)
Wetin no concern dem (dem go talk)
Na dem get there mouth oh (dem go talk)
Make dem run there mouth oh (dem go talk)
Make dem no dey talk my matter yea!
But you know say me i no mind oh!
Special feeling dey for my mind yea!
How person go do as dey money dey enter?
Some say na dis, some say na dat oh!
For me Mr. P I no dey send oh!
I get one question for you ooh!
How person go do as dey money dey enter?
CHORUS
As you see me so
I no like trouble oh!
Na wetin man go do?
I no wan trouble oh!
Oga dey your lane
I no like trouble oh!
Make I dey my lane
I no wan trouble oh!
If I get money (dem go talk)
If I no get money (dem go talk)
And if I buy motor (dem go talk)
If I no buy motor (dem go still talk)
Wetin concern dem (dem go talk)
Wetin no concern dem (dem go talk)
Na dem get there mouth oh (dem go talk)
Make dem run there mouth oh (dem go talk)
Oya you see dem, I see dem,
We see dem, we know dem
Dem go dey talku talku ehey!
Dem go dey talku talku ehey!
Dem go dey talku talku ehey!
Dem go dey talku talku ehey!
I no like trouble oh!
CHORUS
As you see me so
I no like trouble oh!
Na wetin man go do?
I no wan trouble oh!
Oga dey your lane
I no like trouble oh!
Make I dey my lane
I no wan trouble oh!
Make dem no dey talk my matter yea!
but you know say me i no mind oh!
special feeling dey for my mind yea!
how person go do as dey money dey enter?
Some say na dis some say na dat oh!
For me Mr P i no dey send oh!
I get one question for you ooh!
how person go do as dey money dey enter?
CHORUS
As you see me so
I no like trouble oh!
Na wetin man go do?
I no wan trouble oh!
Oga dey your lane
I no like trouble oh!
Make I dey my lane
I no wan trouble oh!
I no like trouble oh!
I no wan trouble oh.