Follow us on Telegram now for the latest updates!

[Lyrics] Peruzzi – Kalakuta

Kalakuta Lyrics by Peruzzi 

We present to you the Lyrics to Peruzzi latest single titled ‘Kalakuta‘.

For the purpose of Peruzzi fans and our users here we bring to you the lyrics to the song ‘Kalakuta‘.

In case you haven’t download the Song yet, check it out below alongside the Lyrics

Listen and Download by Peruzzi Below:-

Download The Song


Kalakuta Lyrics by Peruzzi 

[Intro]

Manma ribaribari
Ehn ehn
That is the federal ministry now has warned that
Due to what we are seeing
E choke!
Eh eh, eh-eh eh
Choke Norris
Manma ribaribari
Yebaba, yebaba, yebaba, yeba

[Verse 1]

Nah me wey, me wey dey give dem jara (jara)
Me I no like wahala (rara)
Me I no like to enter, till dem open for me
(Biri bang bang)
You wey, you wey dey kariala, abi?
You nah son of father
Oshey, you nah Larry gaaga, abi?
E go shock you, e go shock you

[Pre-Chorus]

Mo fa kalaku for kalakuta
Ah, right now I’m brutal
As in, it will move like a puta
I go bloody shoot hеr, with a bazooka
E go go skrrrrrr when e shoot her
Nah you dеy, nah we dey loot am
You wan dey, I go substitute am
‘Cause I’m brutal, fuckin’ brutal

[Chorus]

Still, no wahala, ehn ehn
No wahala
Me I no like wahala
But if you halla, me I go halla, ehn ehn
No wahala
Yehh, no wahala
Say me I no like wahala
But if you halla, me I go halla, abi?

[Post-Chorus]

Manma ribaribari eh
Ganja dangbana
Manma ribariba yoyoyo
Choke norris
Manma ribaribari eh
Ganja dangbana (ganja dangbana)
Manma ribariba yoyoyo

[Verse 2]

Oh, you say you no go believe me
Say you get the level wey go finish me
I do my own, you still dey mimmick me
You copy finish, you wan delete me
So if there’s one thing I realise
Mandem get scope but me I wise
And yes dey don try to put their hands
Inside my eyes
But dem realise

[Pre-Chorus]

Mo fa kalaku for kalakuta
Ah, right now I’m brutal
As in, it will move like a puta
I go bloody shoot her, with a bazooka
E go go skrrrrrr when e shoot her
Nah you dey, nah we dey loot am
You wan dey, I go substitute am
‘Cause I’m brutal, fuckin’ brutal

[Chorus]

Still, no wahala, ehn ehn
No wahala
Me I no like wahala
But if you halla, me I go halla, ehn ehn
No wahala
Yehh, no wahala
Say me I no like wahala
But if you halla, me I go halla, abi?

[Post-Chorus]

Manma ribaribari eh
Ganja dangbana
Manma ribariba yoyoyo
Choke norris
Manma ribaribari eh
Ganja dangbana (ganja dangbana)
Manma ribariba yoyoyo

[Outro]

Who say make dem play am?
DJ who say make you play am?

 
More
 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *