Follow us on Telegram now for the latest updates!

[Lyrics] Reekado Banks – Jeun To Da (JTD)

Jeun To Da Lyrics by Reekado Banks
Jeun To Da Lyrics by Reekado Banks.

Nigerian singer, Reekado Banks dropped a song “Jeun To Da“, on popular demand we serve the lyrics to the song to sing along.

In case you haven’t download the Song yet, check it out below alongside the Lyrics.

Jeun To Da Lyrics by Reekado Banks.

Jeun To Da Lyrics by Reekado Banks. Art cover


Jeun To Da Lyrics by Reekado Banks.
Verse 1

I say dis world e be small world
But your papa no fit trek am
And you sabi everybody get one life
And yes we want to flex am
Suffer de yeah e surplus
But the people still de March on
We never kpai we never go down
Steady working till the sun up
If d money e been sure us
Wetin man go dey work for
You don try, me sef I don tryy

Chorus

Jeun to da si nu
My brother my sister
Jeun to da si kun
You no lazy if you taya
You don do the one you fit doo
My brother my sister
Jeun to da si kun
No kill yourself ’cause tomorrow still dey oh
You don do the one you fit doo

Verse 2

If you get chance to chop life
My brother chop am well o
‘Cause u deserve am gan
If you de work work work
Sip, easy does it my brother man
My brother man
Rest assured that you’ve done all what you can dooo
Suffer de yeah e surplus
But the people still de March on
We never kpai we never go down
Steady working till the sun up
If d money e been sure us
Wetin man go dey work for
You don try, me sef I don tryy

Chorus

Jeun to da si nu
My brother my sister
Jeun to da si kun
You no lazy if you taya
You don do the one you fit doo
My brother my sister
Jeun to da si kun
No kill yourself ’cause tomorrow still dey oh
You don do the one you fit doo

Outro

Oooo
Jeun to da si kun
Parara parara pararara
My brother my sister
Yeaaahh na na
You don do the one you fit doo

THE END


Go check lyrics for other songs, Click the “Lyrics Category” also Get latest music mp3, Click the “Music Category” and lastly Get the video to latest released songs, Click the “Video Category“.

To get our latest updates on social media, follow us on Facebook and Instagram.


also

Download The Song

 
 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *