[Lyrics] RudeBoy – Hey Mama
We present to you the lyrics to Rudeboy brand new single titled “Hey Mama”.
The lyrics is lifted from Rudeboy latest music album titled “Rudykillus“.
For the Purpose of Rudeboy fans and our users here we bring to you the lyrics to the song ‘Hey Mama’.
In case you haven’t download the Song yet, check it out below alongside the Lyrics
Listen and Download Hey Mama by Rudeboy Below:-
also
Rudeboy Hey Mama Lyrics.
Intro:
Ka anyi jebenu
Ngwa ka anyi jebenu
Verse : 1
Na me be the Django, girl I wanna take you away (take you away )
my girl e don dey hard oh, me wan smash it again (again again)
I dunno if u ever know na the body wey dey do me dum dum (dum dum) (eh )
And in case you wanna collabo I go show you wetin do me don cause
Gimme something girl I want to kpo kpo! I go nack u kpako
gimme dance cos I go like to konto! so na who be dat kom kom
Gimme something girl I want to kpo kpo! I go nack u kpako
gimme dance cos I go like to konto! so na who be dat kom kom
Chorus :
Hey mama hey mama (girl I dey psycho)
hey mama hey mama eh
Hey mama hey mama (mama mama )
hey mama, hey mama
gimme dat gimme that thing
Ka anyi jebenu (let’s go)
ngwa ka anyi jebenu (gimme dat thing )
Verse 2 :
How can I be your only Rambo na only me go be commando
the money brekete for bank oh ur body mede mede bad oh
Eh!
girl me I go shoot if any man come around
and when e turn around I go load another round
me I go physically, tell me wah agwan
I be Rudy badder man wey go chase dem outta town (eh aii )
Girl you too fine no be joke (eh aii ) and I fit kpai if u go (eh aii)
you no go tease man make u go
u no go leave man no be so
Gimme something girl I want to kpo kpo! I go nack u kpako
gimme dance cos I go like to konto! so na who be dat kom kom
Gimme something girl I want to kpo kpo! I go nack u kpako
gimme dance cos I go like to konto! so na who be dat kom kom
Chorus :
Hey mama hey mama (girl I dey psycho)
hey mama hey mama eh
Hey mama hey mama (mama mama )
hey mama, hey mama gimme dat gimme that thing
Ka anyi jebenu (let’s go)
ngwa ka anyi jebenu (gimme dat thing )
Ka anyi jebenu (let’s go)
ngwa ka anyi jebenu
Bridge :
I been dey psych oh, now I don dey mad oh ( girl I dey mad oh)
na me I dey pity pass oh na me dem dey cheat pass oh
I been dey psych oh oh now I don dey mad eh
see u no go tease man make u go u no go leave man make u go u no go leave man no be so
Gimme something girl I want to kpo kpo! I go nack u kpako
gimme dance cos I go like to konto! so na who be dat kom kom
Gimme something girl I want to kpo kpo! I go nack u kpako
gimme dance cos I go like to konto! so na who be dat kom kom
Chorus :
Hey mama hey mama (girl I dey psych o)