Follow us on Telegram now for the latest updates!

[Lyrics] RudeBoy – Ihe Neme

Rudeboy Ihe Neme  Lyrics

We present to you the lyrics to Rudeboy brand new single titled “Ihe Neme”.

The lyrics is lifted from Rudeboy latest music album titled “Rudykillus“.

For the Purpose of Rudeboy fans and our users here we bring to you the lyrics to the song ‘Ihe Neme’.

In case you haven’t download the Song yet, check it out below alongside the Lyrics

Listen and Download Ihe Neme by Rudeboy Below:-

also

Download The Song


Rudeboy Ihe Neme  Lyrics.

If your plan na to bring me down
Or the plan na to see me cry
No worry I go pray for you
As you dey see me I don dey fly
And as I dey fly I dey touch the sky
No worry I still pray for you
I still dey pray

Maka e na ya ni ru gi
Ga naya na azu gi
Eburu onye eziokwu
E ga hota ihe ne me
E ga hu ihe ne me
We jawa chineke nma
E ga hu ihe ne me
We jawa chineke nma
As you dey bless me I just dey grow
As I dey drop an the thing dey blow
Ihe ne me we jawa chineke nma
Nwane e ga hun ihe ne me
We jawa chineke nma
E ga hu ihe ne me
We jawa chineke nma

Sometimes e be like them want to try
But my baba God no let me down
Cos he’s always by my side o( by my side o)
Na the spiritual dey wan to fight
But as dem dey fight na empty fight
E dey blind for there side o ( for there side o)

E na aya ni iru gi
Ge na aya na zu gi
E buru onye ezeokwu
E ga huta ihe ne me
E ga hu ihe ne me
We jawa chineke nma
E ga hu ihe ne me
We jawa chineke nma
As you dey bless me I just dey grow
As I dey drop an the thing dey blow
Ihe ne me we jawa chineke nma
Nwane e ga hun ihe ne me
We jawa chineke nma

E na aya ni iru gi
Ge na aya na zu gi
E buru onye ezeokwu
E ga huta ihe ne me
E ga hu ihe ne me
We jawa chineke nma
E ga hu ihe ne me
We jawa chineke nma
As you dey bless me I just dey grow
As I dey drop an the thing dey blow
Ihe ne me we jawa chineke nma
Nwane e ga hun ihe ne me
We jawa chineke nma

 
More
 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *