Follow us on Telegram now for the latest updates!

[Lyrics] Runtown – “Kini Issue”

Kini Issue Lyrics by Runtown ft. Rowlene.

We present to you the Lyrics to Runtown latest single titled ‘Kini Issue‘, taken from his brand new Album project “SoundGod Feat Reloaded”.

For the purpose of Runtown fans and our users here we bring to you the lyrics to the song ‘Kini Issue‘.

In case you haven’t download the Song yet, check it out below alongside the Lyrics

Listen and Download Kini Issue by Runtown Below:-

Download The Song


Kini Issue Lyrics by Runtown ft. Rowlene.

Lord know say me I kill dem with the vibe
Never ever let a hater kill my vibe
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun

Say me no want no negativity in life
Cyaan never let nobody take my wife
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun

She be messing with my head
Got me singing songs on the radio
(Singing songs on the radio)
Why anytime I dey with you I can’t focus
Why all of a sudden me I can’t go

Kini issue
Kini issue
Shey na money issue
Abi na just issue
When I’m done with you
You go know, when I’m done
Say nothing wey man no fit do
Say nothing wey man no fit do

Me, you and hennesy na chemistry
Only you fit match up my energy

If I tell you dance, dance
If I tell you wait, wait
Money for your waist
Fire waist, eh
If I tell you craze, craze
If I tell you move, move
Oh no, see I’m just tryna say

She be messing with my head
Got me singing songs on the radio
(Singing songs on the radio)
Why anytime I dey with you I can’t focus
Why all of a sudden me I can’t go

Kini issue
Kini issue
Shey na money issue
Abi na just issue
When I’m done with you
You go know, when I’m done
Say nothing wey man no fit do
Say nothing wey man no fit do

Lord know say me I kill dem with the vibe
Never ever let a hater kill my vibe
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun

Say me no want no negativity in life
Cyaan never let nobody take my wife
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun

 
More
 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *