Follow us on Telegram now for the latest updates!

[Lyrics] Singah – Attencion

Singah Attencion Lyrics
Singah Attencion Lyrics.

We present to you the Lyrics to Singah brand new single titled “Attencion”.

For the Purpose of Singah fans and our users here we bring to you the lyrics to the sing ‘Attencion

In case you haven’t download the Song yet, check it out below alongside the Lyrics

Listen and Download Attencion by Singah Below:-

Stream Music On Boomplay

also

Download The Song


Singah Attencion Lyrics

Nwoo nwooo nwoooooo
Comment tu t’ appelles bebe
I just wan know your name uhn, baby je t’aime
Elo lo ma je baby?
Tell me Wetin I go do because I need you mooore

Mon bebe, come hold my hand,
Na where you Dey Dey, na there I go Dey
Yo
U’re my sherry koko koko
You’re my sherry koko koko

Baby lemme sing
Charoro charoro charoro
Charoro charoro charoro
Charoro charoro charoro
Charoro charoro charoro
Some other guys them wan toast you, but you no give them face
You no give them no attencion

Anytime wey I Dey with you, you Dey give me
peace of mind you no put me under pressure
When Monday no Dey you go Dey
When yaws Dey you no go run away
Baby no go use me play
I give you loving every night and day wo wo
Obi chikolobi obi aay
Ada say she go Dey for me ehh
Sey she go give me all the loving
She no go do me koni koni
Mon bebe, come hold my hands
Na where you Dey Dey
Na there I go Dey

You are my sherry koko koko
You are my sherry koko koko

Charoro charoro charoro
Charoro charoro charoro
Charoro charoro charoro
Charoro charoro charoro

 
More
 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *