Follow us on Telegram now for the latest updates!

[Lyrics] Victor AD – Normal

Victor AD – Normal Lyrics
Victor AD – Normal Lyrics

Victor AD, a noble Nigerian singer dropped a song “Normal,” on popular demand we serve the lyrics to the song to sing along.

In case you haven’t download the Song yet, check it out below alongside the Lyrics.

Read and enjoy “Normal” Lyrics by Victor AD Below:-

I dey fear you
Redeye for them
Craze

Omo I stand the well with my ten toes
Give the different vibe wey go make them come dey dance with their heads
No be everything a man see e mouth suppose to dey talk
I put in the work oh move different with my work oh
If them go left I go right for them
If them go back I go front for them
If them move side I change am for them
If them wan run I take flight for them
Oh yeah yeah yeah otilo
Them join but them no fit catch
Them wan spoil wetin god done patch

Normal normally I no normal oh
Normal normally I no normal oh
Normal me o normal me o normal
We be abnormal people

Normal normally I no normal oh
Normal normally I no normal oh
Normal me o normal me o normal
We be abnormal people

In a world of many normal people
My eye dey red my head dey hot
I no be normal people
And who normal don end for here
You wan be normal people
You still dey sleep with your eyes close
Like you be normal people ah
In a world of many normal people
My eye dey red my head dey hot
I no be normal people
And who normal don end for here
You wan be normal people
You still dey sleep with your eyes close
Like you be normal people ah

Oghenebiko oh

Normal normally I no normal oh
Normal normally I no normal oh
Normal me o normal me o normal
We be abnormal people

Normal normally I no normal oh
Normal normally I no normal oh
Normal me o normal me o normal
We be abnormal people

THE END!!!

Download The Song

 
More
 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *