Follow us on Telegram now for the latest updates!

[Lyrics] Zinoleesky – Call Of Duty

[Lyrics] Zinoleesky – Call Of Duty

Nigerian singer, Zinoleesky dropped a song “Call Of Duty“, on popular demand we serve the lyrics to the song to sing along.

In case you haven’t download the Song yet, check it out below alongside the Lyrics.

Call Of Duty Lyrics by Zinoleesky

Music Lyrics by Zinoleesky titled “Call Of Duty”.



Call Of Duty Lyrics by Zinoleesky.
Intro

(Drink garri, welda your brain go calm down)
(I dey smoke igbo?)
Hmmm hmmm
Hmm hmm
Niphkeys

Verse 1

I be person pikin
I get feelings too
My mind is split in two
I love you but I love sleeping too
Girl you can just tell me, if you cant deal with you
So many other guys won chill with you

Bridge

Now I just want to marry her
Wan buy her designers
Check your window, ka rira
It’s been like 4 days ta rira
I don upgrade my terminal
2 shorties mapami now
You know say I sabi now
My song is sweet like ribena

Pre-Chorus

Mummy and daddy jo
Boys and girls jo
Omode kpelu agbalaga
Oloyun ton lo si ante natal
Anywhere me I go
Say dem love my flow
Dem say Zino getti lamba
Omode wey gettie raba ahh

Chorus

I be inside playing call of duty
Loving you be my call of duty
Say for loving two, I’m guilty
This all I’m wanting
Simisola wants S#x
I’ve gotten a girl obsess

Verse 2

Girl, you have to bring your friends
‘Cause they all have to meet my friends
And we have a show by ten
So, we have to leave by then
Oh, abi dem no get idea
But I no too dey show myself

Bridge

Now I just want to marry her
Wan buy her designers
Check your window, ka rira
It’s been like 4 days ta rira
I don upgrade my terminal
2 shorties mapami now
You know say I sabi now
My song is sweet like ribena

Refrain

Mummy and daddy jo
Boys and girls jo
Omode kpelu agbalaga
Oloyun ton lo si ante natal
Anywhere me I go
Say dem love my flow
Dem say Zino getti lamba
Omode wey gettie raba ahh

Bridge

Maa poltergeist I sneak up on you
Me I no fit give up on you
Abi make I use ninja
Baby mabami ja

Outro

It’s like playing call of duty
Loving you be my call of duty
Say for loving two, I’m guilty
Timi jay on the track

THE END


Go check lyrics for other songs, Click the “Lyrics Category” also Get latest music mp3, Click the “Music Category” and lastly Get the video to latest released songs, Click the “Video Category“.

To get our latest updates on social media, follow us on Facebook and Instagram.


Download The Song

 
More
 

Join the Discussion

Comments (10)
  1. Mubarak

    2 years ago

    Zinoleesky more wisdom InshaAllah

    Reply

  2. CODED__ FUNDZ

    2 years ago

    I love this song

    Reply

  3. Self man

    2 years ago

    Zinoleesky more knowledge inshallah i like this song

    Reply

  4. Adam

    2 years ago

    More knowledge 📕 more wisdom

    Reply

  5. Adesola Faridat olabisi

    2 years ago

    I love it

    Reply

  6. Adewolu jr

    2 years ago

    Oh great

    Reply

  7. Bumlash treats

    2 years ago

    Love the lyrics

    Reply

  8. Faytee

    2 years ago

    May Allah bless you for me.

    Reply

  9. El muneer

    2 years ago

    Its been like four days tahrira

    Reply

  10. Peter Simon,Eager Beaver

    2 years ago

    My boss great 1 more greeting to ur elbow

    Reply

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *