Follow us on Telegram now for the latest updates!

Lyta – Ronaldo Lyrics

Ronaldo Lyrics by Lyta
Lyta – Ronaldo Lyrics.

We present to you the Lyrics to Lyta brand new single titled “Ronaldo“.

For the Purpose of Lyta fans and our users here we bring to you the lyrics to the song “Ronaldo

In case you haven’t download the Song yet, check it out below alongside the Lyrics.

Download Song


 Ronaldo Lyrics by Lyta

Yeah-yeah, ah-ah, yeah
Yeah, yeah
No, no, no

Yeah, ayy-yeah
Yeah-yeah

I say, I no want the thing wey go bring me trouble
Ororo dey my head, Cristiano Ronaldo
Dem girls for my street been dey tell me “no, no”
But the number na 7, emi C. Ronaldo, ah

Dem be dey tell me “no, no”
Dem be dey tell me “no, no”
See me now, they want to take photo
(Sher′oju aye? sher’oju aye?)
Omo ologo, malo
Iwo sha rora malo
Quarter past two, k′oji, ma sun, wake up
For street where we dey, no be sh’ere sh’ere

Leave me alone, let me live my life
K′oma s′eni t’ori mi when I dey cry for night
Many things dey bother me, Oluwa, gat me for life (but, Oluwa, gat me for life)
Everythin′ na follow come, I no dey struggle to shine (na God dey run am, walahi)
Overconfidence, e dey worry me
Na why all the girls, dem no wan leave me
Dem dey follow me, ah-ah, say-say
Overconfidence, e dey worry me
Na why all the girls, no wan gree leave me
Dem dey follow me, ah-yah-yah, yah-yah

Dem be dey tell me “no, no”
Dem be dey tell me “no, no”
See me now, they want to take photo
(Sher’oju aye? sher′oju aye?)
Omo ologo, malo
Iwo sha rora malo
Quarter past two, k’oji, ma sun, wake up
For street where we dey, no be sh′ere sh’ere

Me, I no want the thing wey go bring me trouble
Ororo dey my head, Cristiano Ronaldo
Dem girls for my street been dey tell me “no, no”
But, the number na 7, emi-mi-mi C. Ronaldo
The number na 7, emi C. Ronaldo (the number na 7, emi C., emi C., emi C.)
The number na 7, emi C. Ronaldo
The number na 7, emi C. Ronaldo (emi C., emi C., emi C.)
The number na 7, emi C., emi C.
(SK on the track)

 
More
 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *