Follow us on Telegram now for the latest updates!

[Lyrics] Magixx – Pati

Magixx Pati Lyrics 
Magixx – Pati Lyrics.

We present to you the Lyrics to Magixx latest single titled ‘Pati‘.

For the purpose of Magixx fans and our users here we bring to you the lyrics to the song ‘Pati’.

In case you haven’t download the Song yet, check it out below alongside the Lyrics

Listen and Download Pati by Magixx Below:-

Download The Song


Magixx Pati Lyrics 

Hey am on
President awon
Chop life association
Presi-president to Wole
O ti Wole
Baby no Dey dull that body
It’s my party

All my guys them pull up in Buggati
Make you no Dey zuzuzu
All my girls them naughty
Girls no Dey form
When them come through for my party (My party)
When them come my party (My party)

What’s your name?
Oya tell me what’s your name?
Kilogbe omotena kilogbe
Shanowole! Awon temi gboriwole
Kilogbe omotena kilogbe

Boys them Dey
Omo boys dem Dey
No be play
When them come through for my place
Charity! You use your baka do charity
Make you no Dey dull like one dollar
Na person wey Dey spend them Dey call baller

It’s my party
All my guys them whipping Maserati
Girls no Dey form
When them come through for my party (My party)
Make you no Dey zuzuzu
All my girl them naughty
All my girl them naughty them naughty

What’s your name?
Oya tell me what’s your name
Shanowole! Awon temi gboriwole
Kilogbe omotena kilogbe
What’s your name?
Omo tell me what’s your

I don’t wanna see you dulling
Common move that body
Baby shake that booty for me
Me my niggas steady popping everyday yeah yeah
We be blowing em trees

Baby don’t you worry ’bout the bills
Half a milli only for the weed
Making money in like erryweek
I be stunning on my enemies
Elevate! That girly make me craze!
I want to penetrate, Oya tell me is you game

It’s my party
All my guys them whipping Maserati
Girls no Dey form when them come through for my party
Make you no Dey zuzuzu
All my girl them naughty
All my girl them naughty, them naughty

What’s your name
Oya tell me what’s your name
Shanowole! Awon temi gboriwole
Kilogbe omotene kilogbe
What’s your name
Omo tell me what’s your

It’s my party
London boys dem turn up for my party
Lagos girls you no Dey like to party
Make you no Dey zuzuzu
Make you spend that money
Make you spend that money that money

 
More
 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *