Follow us on Telegram now for the latest updates!

Skiibii ft. Tory Lanez – Baddest Boy (US Remix) Lyrics

Skiibii ft. Tory Lanez – Baddest Boy (US Remix) Lyrics
Skiibii ft. Tory Lanez – Baddest Boy (US Remix) Lyrics.

We present to you the Lyrics to Skiibii latest single titled ‘Baddest Boy‘.

For the purpose of Skiibii fans and our users here we bring to you the lyrics to the song ‘Baddest Boy (US Remix)‘ featuring Tory Lanez.

In case you haven’t download the Song yet, check it out below alongside the Lyrics.

Download The Song


Skiibii ft. Tory Lanez – Baddest Boy (US Remix) Lyrics.

Oh-ah
Woah-woah-whoa, wah
Escala, ayy, yah-yah

Long time, long time
I dey mad over you
Took me long time to get over you (get over you)
Now, I don man up
Now, I don strong
Now, I get chicks wey dem dey for London
Now, I’m on chills
Now, I don know when I get the fine things
When I get the

Baddest boy
Emi gan biggest boy
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l’omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no get joy
Look am, dem dey call me baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah
Baddest boy (baddest boy)
Emi gan biggest boy
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l’omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no get joy
Look am, dem dey call me baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah

Shey you no dey fear face?
Shey you say you get craze?
Because I gentle, you wan dey take space
Shey you know I get taste? (huh-uh-uh)
You go chop
Nigerian koboko
Straight from Magodo
O ma ki’gbe “mor’ogo”
Giddem, giddem, slow-slow

Baddest boy
Emi gan biggest boy
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l’omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no get joy
Look am, dem dey call me baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah
Baddest boy (baddest boy)
Emi gan biggest boy (biggest boy)
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l’omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no get joy
Look am, dem dey call me baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah

You go chop
Nigerian koboko
Straight from Magodo (Magodo)
O ma ki’gbe “mor’ogo”
Giddem, giddem, slow-slow
Skiibii Mayana

 
 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *